Lyrics

DarkoVibes – Wifi Lyrics

DarkoVibes Wifi Lyrics

I remember just like yesterday
Many men say I nor go reign
Only God wey dey feel my pain
Now look at me I’m standing on high grounds
I been work ungodly hours
He was planning my rainy days
I get lawyers for many days

And we dey vibe you dey blow non-fa
And you know monkeys play by sizes
Girls dey connect my wifi
And I dey take this shit worldwide
I no dey smoke no chifuntã o
Go go ga ga mayɛn sa o
Girls dey connect my WiFi
Nɔni nyɔŋmɔ eŋma, eŋma

It’s crazy I’m raging
Fucking raging
I’m high rating
I’m too vain
Girls say I’m toxic
I didn’t know this
Looking back I believe them

I came with a foreign car
I left with a foreign girl
Your girl she was lost but I find am
Inna the bed she dey whine am
My girls be the coldest around
Got the coolest crew in da town
I get fine tings for Atlanta
The one wey fit love me be gangster

I remember just like yesterday
Many men say I nor go reign
Only God wey dey feel my pain
Now look at me I’m standing on high grounds
I been work ungodly hours
He was planning my rainy days
I get lawyers for many days

And we dey vibe you dey blow non-fa
And you know monkeys play by sizes
Girls dey connect my wifi
And I dey take this shit worldwide
I no dey smoke no chifuntã o
Go go ga ga mayɛn sa o
Girls dey connect my WiFi
Nɔni nyɔŋmɔ eŋma, eŋma